Music

[Music] Love Song By Precious Oporomo

Psalmist Love Song By Precious Oporomo Psalmist Precious Oporomo is a singer, saxophonist, songwriter and Music Director. She hails from Bomadi LGA, Delta State. She is a lawyer, and Entrepreneur ( PaiD-FooT Nig). Also, she is the founder and president of WISPA (worshipers in spirit, praisers always ) a worship ministry under which she organizes music concerts and outreaches every year in Bomadi, Delta state – NIGERIA.

She’s known for her passion for Jesus, His Kingdom and His Children, her display of deep love for Christ through her worship is from a place of fellowship.

She is privileged to have ministered and bless lives all within and outside Nigeria.

Her latest single “Love Song” (as the name implies) is simply a song birthed out of deep affection and love for the Father.

This song was received from the Holy Spirit in 2017 and was first ministered at WISPA’s true worship concert, and have since been sang in various meetings.

Love Song is mixed, mastered, and produced by the Legendary Dr. Joel Wilson (Music Magnet).

LYRICS

I dey look at my life and wetin I dey see na your love oh

No grammer wey go fit explain how i dey feel

You have helped me endlessly

Held me Fervently Loved me carelessly

My papa this is the way your love dey make me feel

I dey look at my life and wetin I dey see na your love oh

No gram_mer wey go fit explain how you make me feel

You have loved me Held me cared for me

You carry me like your baby My daddy this is the way your love dey make me feel(eh)

CHORUS

Jigi Jigi my body

Wini wini my belle

Tenn Tenn my heart Mone my brain

VERSE 2

I nor knw oh

How to explain this love oh

E dey burn me from my inside take me to the real side dey burst my head

This kind of love wen you give to me

Wen money and fame e nor go fit bring I dnt deserve it

No one deserves it Your love dey make me dey go insane eh

(Back to chorus)

BRIDGE

Oh JesusI don’t knw how to explain how you dey make me feel eh

CALL:

Jesus your love

RESPONSE:

Dey sweet me dey sweet me for body

CALL:

I dey tell you say your love oh

RESPONSE:

Dey sweet me dey sweet me for belle

Jigi, Jigi

Jigi jigi

Wini, wini

Wini wini

Tenn tenn

Tenn,Tenn

Mone my Brian

Oh jigi jigiJigi jigi jigi jigi jigi jigi

I dnt knw wat I’m saying but it make sense to you,

Mone my Brain oh

ALL:

JIGI jigi

Jigi jigi

Wini wini

Wini wini

Tenn Tenn

Tenn Tenn

Mone my brain

Connect with Precious Oporomo
Twitter: @OporomoPrecious
Instagram: psalmistpresh

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Back to top button