BlogMusic

[Audio] 100% Love By Ebiere

100% Love By Ebiere100% Love” is a new urban afro genre with her unique Naija praise song. The song shares about God’s love for mankind.

For god so loved the world That he gave his only begotten son to die for me.
The son gave up his life for me When he died on calvary
There is no greater love anywhere, than a man would lay down his life for a another.
No love nowhere, I’ve searched all over There is no greater love.

100% Love was produced by @dantoniothegreat. Download and share.

 

LYRICS – 100% Love

The way you loving
Loving me
Loving loving me
Too much ooo
You nor dey play with me
Cos you love me
Too much oooo
You only love somebody
Only when they love you back
But you love me
Even when I no send

Chorus
Your Love for me
nor be 50/50
Nor be 70/30
You nor do 60/40
You go all the way
nor be 50/50
Nor be 70/30
You nor do 60/40
You go all the way

100% Love(4×)
100%

2. The love you get for me
Nor be kalo kalo ooo
Sotey you die for me
Nor be ojoro
I don search and search
I no fit e find
Your Love e
One of a kind
You give me peace
Wey dey blow my mind

Chorus

Bridge
The way you love me
Teach me to love oooo
There’s no pretence
I must confess
I love you too much ooo
This love e no get partiality
E dey give me therapy
E cover me 360 degrees

Chorus

Social Handles

Twitter | Instagram : @ebieremusic

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.

Back to top button